Difference between revisions of "yab"

Line 20: Line 20:
 
*[[yabbies]]
 
*[[yabbies]]
 
====Synonym====
 
====Synonym====
*insult
+
* [[insult]]
 +
 
 
====Translation====
 
====Translation====
 
''tease'', ''criticize'', ''insult''
 
''tease'', ''criticize'', ''insult''

Revision as of 15:57, 22 July 2021

Naija

Etymology

From: English jab

Pronunciation

  • yâb

Play Play

verb

  1. make dem make fun of person
    • I no like de new school, de teachers too dey yab person wey enter de school newly.  — NSC_Agnes_2020( I dislike the new school because teachers poke jokes at new students mercilessly.)
    • De boys yab de new girl so tey she come learn to freestyle wit dem, .  — NSC_Agnes_2020(The boys teased the new girl till she loosened up around them.)
  2. make dem insult person for im front or back
    • De bus drivers dem yab de soldiers well-well, but na after dem don go sha.  — NSC_Agnes_2020(The bus drivers really insulted the soldiers; after they had left though.)
    • Say Anita dey yab Chuks today, na because de guy don fashee her side  — NSC_Agnes_2020( Anita is insulting Chuks now because he broke up with her. )
  3. make dem pass judgement on sometin wey person do or no do
    • Some press people work na just to dey yab de government  — NSC_Agnes_2020( All some pressmen do is criticize government )
    • De way the principal dey yab Mr Johnson since dem make am im Vice show say he no like de man  — NSC_Agnes_2020( It is obvious the Principal doesn't like Mr Johnson, his new Vice, judging from his criticism )

Related forms

Synonym

Translation

tease, criticize, insult