Difference between revisions of "yab"
(→Naija) |
(→Verb) |
||
Line 9: | Line 9: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
* Make person dey talk wetin go make people laugh anoder person. | * Make person dey talk wetin go make people laugh anoder person. | ||
− | :* {{ux|dv|I no like di new school, di teachers too dey [[yab]] person wey enter de school newly.|( | + | :* {{ux|dv|I no like di new school, di teachers too dey [[yab]] person wey enter de school newly.|(I dislike the new school because teachers poke jokes at new students mercilessly.)}} |
− | :* {{ux|dv| Di boys [[yab]] di new girl so [[tey]] she con learn to [[freestyle]] wit dem.|( | + | :* {{ux|dv| Di boys [[yab]] di new girl so [[tey]] she con learn to [[freestyle]] wit dem.|(The boys teased the new girl till she loosened up around them.)}} |
===Related forms=== | ===Related forms=== |
Latest revision as of 20:45, 5 June 2023
Naija
Etymology
From: unknown
Pronunciation
- jâb
Verb
- Make person dey talk wetin go make people laugh anoder person.
- I no like di new school, di teachers too dey yab person wey enter de school newly. — (I dislike the new school because teachers poke jokes at new students mercilessly.)
- Di boys yab di new girl so tey she con learn to freestyle wit dem. — (The boys teased the new girl till she loosened up around them.)
Related forms
Synonym
Translation
English: tease, criticize, insult