yab
Naija
Etymology
From: unknown
Pronunciation
- jâb
Verb
- Make person dey talk wetin go make people laugh anoder person.
- I no like di new school, di teachers too dey yab person wey enter de school newly. — ( NSC_2020, I dislike the new school because teachers poke jokes at new students mercilessly.)
- Di boys yab di new girl so tey she con learn to freestyle wit dem. — (NSC_2020, The boys teased the new girl till she loosened up around them.)
Related forms
Synonym
Translation
English: tease, criticize, insult