Difference between revisions of "yanga"
(→Naija) |
(→Naija) |
||
Line 11: | Line 11: | ||
===Adjective=== | ===Adjective=== | ||
* Make person dey waka wit [[shakara]]. | * Make person dey waka wit [[shakara]]. | ||
− | :* {{ux|dv| All di girls wey enta di room just carry dey do '''yanga''' anyhow.| ( | + | :* {{ux|dv| All di girls wey enta di room just carry dey do '''yanga''' anyhow.| (All the girls who entered the room were just haughty.)}} |
:* {{ux|dv| Dis your '''yanga''' no be here.|(NSC_2020, This your strutting is out of this world.)}} | :* {{ux|dv| Dis your '''yanga''' no be here.|(NSC_2020, This your strutting is out of this world.)}} | ||
* When pesin dey play hard to get. | * When pesin dey play hard to get. | ||
− | :* {{ux|dv| Na '''yanga''' dat girl dey make, she go still fall for di guy later.| | + | :* {{ux|dv| Na '''yanga''' dat girl dey make, she go still fall for di guy later.|(That girl is only playing hard to get, she will still date the guy later.)}} |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== |
Revision as of 20:53, 5 June 2023
Naija
Etymology
From Hausa yanga
Pronunciation
- jàŋgá
Adjective
- Make person dey waka wit shakara.
- All di girls wey enta di room just carry dey do yanga anyhow. — (All the girls who entered the room were just haughty.)
- Dis your yanga no be here. — (NSC_2020, This your strutting is out of this world.)
- When pesin dey play hard to get.
- Na yanga dat girl dey make, she go still fall for di guy later. — (That girl is only playing hard to get, she will still date the guy later.)
Synonyms
Translations
- English: strutting, showoff