Difference between revisions of "yanga"
(→Naija) |
|||
Line 10: | Line 10: | ||
===Adjective=== | ===Adjective=== | ||
− | + | * Sey when woman dey waka wit shakara. | |
− | + | :* {{ux|dv| All de girls wey enta de room just carry dey do '''yanga''' anyhow.| Agnes_2020. (All the girls who entered the room were just haughty.)}} | |
− | + | :* {{ux|dv| Dis your '''yanga''' no be here.|NSC_Agnes_2020,|(This your strutting is out of this world.)}} | |
− | + | * When pesin dey play hard to get. | |
− | + | :* {{ux|dv| Na '''yanga''' dat girl dey make, she go still fall for de guy later.|(NSC_Agnes_2020, (That girl is only playing hard to get, she will still date the guy later.)}} | |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== |
Revision as of 15:09, 22 July 2021
Naija
Etymology
From: Hausa
Pronunciation
- jāŋgá
Adjective
- Sey when woman dey waka wit shakara.
- All de girls wey enta de room just carry dey do yanga anyhow. — Agnes_2020. (All the girls who entered the room were just haughty.)
- Dis your yanga no be here. — NSC_Agnes_2020,
- When pesin dey play hard to get.
- Na yanga dat girl dey make, she go still fall for de guy later. — (NSC_Agnes_2020, (That girl is only playing hard to get, she will still date the guy later.)
Synonyms
Translations
- English: strutting, showoff