Difference between revisions of "yanga"
Line 20: | Line 20: | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: ''strutting'' ''showoff'' | + | * English: ''strutting'', ''showoff'' |
Revision as of 13:53, 28 October 2020
Naija
Etymology
From: Hausa
Pronunciation
- jāŋgá
Adjective
- na wen woman dey waka wit shakara.
- {{ux|dv|All de girls wey enta de room just carry dey do yanga anyhow.| Agnes_2020. (All the girls who entered the room were just haughty.)
- {{ux|dv|Dis your yanga no be here.| Agnes_2020. (This your strutting is out of this world.)
- na wen pesin dey hard to get
- {{ux|dv|Na yanga dat girl dey make, she go still fall for de guy later.| Agnes_2020. (That girl is only playing hard to get, she will still date the guy later.)
Synonyms
Translations
- English: strutting, showoff