yanga
Naija
Etymology
From: Hausa
Pronunciation
- jāŋgá
Adjective
- Sey when woman dey waka wit shakara.
- All de girls wey enta de room just carry dey do yanga anyhow. — Agnes_2020. (All the girls who entered the room were just haughty.)
- Dis your yanga no be here. — NSC_Agnes_2020,
- When pesin dey play hard to get.
- Na yanga dat girl dey make, she go still fall for de guy later. — (NSC_Agnes_2020, (That girl is only playing hard to get, she will still date the guy later.)
Synonyms
Translations
- English: strutting, showoff