yanga

Naija

Etymology

From: Hausa

Pronunciation

  • jāŋgá

Play Play

Adjective

  • Sey when woman dey waka wit shakara.
  • All de girls wey enta de room just carry dey do yanga anyhow.  —  Agnes_2020. (All the girls who entered the room were just haughty.)
  • Dis your yanga no be here.  — NSC_Agnes_2020,
  • When pesin dey play hard to get.
  • Na yanga dat girl dey make, she go still fall for de guy later.  — (NSC_Agnes_2020, (That girl is only playing hard to get, she will still date the guy later.)

Synonyms

shakara, denge

Translations

  • English: strutting, showoff