yanga
Naija
Etymology
From Hausa:
Pronunciation
- jàŋgá
Adjective
- Make person dey waka wit shakara.
- All di girls wey enta di room just carry dey do yanga anyhow. — (Agnes_2020, All the girls who entered the room were just haughty.)
- Dis your yanga no be here. — (NSC_Agnes_2020, This your strutting is out of this world.)
- When pesin dey play hard to get.
- Na yanga dat girl dey make, she go still fall for di guy later. — (NSC_Agnes_2020, (That girl is only playing hard to get, she will still date the guy later.)
Synonyms
Translations
- English: strutting, showoff