yanga

Revision as of 11:51, 27 October 2020 by 154.66.34.35 (talk) (Created page with "==Naija== ===Etymology=== From: ''unknown'' ===Pronunciation=== * jāŋgá <sm2>Pcm-ng-yanga.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-yanga.m.ogg</sm2> ===Adjective=== #na wen woman dey wa...")
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Etymology

From: unknown

Pronunciation

  • jāŋgá

Play Play

Adjective

  1. na wen woman dey waka wit shakara.
    • {{ux|dv|All de girls wey enta de room just carry dey do yanga anyhow.| Agnes_2020. (All the girls who entered the room were just haughty.)
    • {{ux|dv|Dis your yanga no be here.| Agnes_2020. (This your strutting is out of this world.)
  2. na wen pesin dey hard to get
    • {{ux|dv|Na yanga dat girl dey make, she go still fall for de guy later.| Agnes_2020. (That girl is only playing hard to get, she will still date the guy later.)

Synonyms

Translations

  • English: strutting showoff