Difference between revisions of "yankee"

Line 9: Line 9:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
yankee: abroad -- Definition in Naija?
+
* Oyinbo country.
 
+
:* {{ux|dv| Any small chance wey I get, na '''yankee''' I dey enter.|( NSC_2021, Any opportunity I get, I'm traveling abroad.)}}
 
 
:* {{ux|dv| Any small chance wey I get, na '''yankee''' I dey enter.|( NSC_2021, Any oppourtunity I get, I'm leaving this country.)}}
 
 
* Dis na anoder way wey people dey call America.
 
* Dis na anoder way wey people dey call America.
 
:* {{ux|dv| Dat guy don tear go '''Yankee''' o. | (NSC_Emeka_2020, That guy has gone to America.)}}  
 
:* {{ux|dv| Dat guy don tear go '''Yankee''' o. | (NSC_Emeka_2020, That guy has gone to America.)}}  
Line 19: Line 17:
 
* [[ jand ]], [[ away ]]
 
* [[ jand ]], [[ away ]]
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: ''abroad''
+
* English: ''abroad, America''

Revision as of 15:05, 22 July 2021

Naija

Etymology

From English: yankee

Pronunciation

  • jànkí

Play Play

Noun

  • Oyinbo country.
  • Any small chance wey I get, na yankee I dey enter.  — ( NSC_2021, Any opportunity I get, I'm traveling abroad.)
  • Dis na anoder way wey people dey call America.
  • Dat guy don tear go Yankee o.  —  (NSC_Emeka_2020, That guy has gone to America.)
  • Some people dey argue sey Jand make sense pass Yankee, bro Shola wey never see tire of plane dey raise voice dey jump.  — (NSC_2021, Some people are arguing that England is better than America and Shola who hasn't travelled anywhere is getting animated in the conversation.)

Synonyms

Translations

  • English: abroad, America