Difference between revisions of "yankee"

Line 9: Line 9:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
* Oyinbo country.
+
#Oyinbo country.
:* {{ux|dv| Any small chance wey I get, na '''yankee''' I dey enter.|( NSC_2021, Any opportunity I get, I'm traveling abroad.)}}
+
#:* {{ux|dv| Any small chance wey I get, na '''yankee''' I dey enter.|( NSC_2021, Any opportunity I get, I'm traveling abroad.)}}
* Anoder way wey people dey call America.
+
# Anoder way wey people dey call America.
:* {{ux|dv| Dat guy don tear go '''Yankee''' o. | (NSC_Emeka_2020, That guy has gone to America.)}}  
+
#:* {{ux|dv| Dat guy don tear go '''Yankee''' o. | (NSC_2020, That guy has gone to America.)}}  
:* {{ux|dv| Some people dey argue sey [[jand]] make sense pass '''Yankee''', bro Shola wey never see tire of plane dey raise voice dey jump. |(NSC_2021, Some people are arguing that England is better than America and Shola who hasn't travelled anywhere is getting animated in the conversation.)}}
+
#:* {{ux|dv| Some people dey argue sey [[jand]] make sense pass '''Yankee''', bro Shola wey never see tyre of plane dey raise voice dey jump. |(NSC_2021, Some people are arguing that England is better than America and Shola who hasn't travelled anywhere is getting animated in the conversation.)}}
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
 
* [[ jand ]], [[ away ]]
 
* [[ jand ]], [[ away ]]
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''abroad, America''
 
* English: ''abroad, America''

Revision as of 06:37, 26 December 2022

Naija

Etymology

From English: yankee

Pronunciation

  • jànkí

Play Play

Noun

  1. Oyinbo country.
    • Any small chance wey I get, na yankee I dey enter.  — ( NSC_2021, Any opportunity I get, I'm traveling abroad.)
  2. Anoder way wey people dey call America.
    • Dat guy don tear go Yankee o.  —  (NSC_2020, That guy has gone to America.)
    • Some people dey argue sey jand make sense pass Yankee, bro Shola wey never see tyre of plane dey raise voice dey jump.  — (NSC_2021, Some people are arguing that England is better than America and Shola who hasn't travelled anywhere is getting animated in the conversation.)

Synonyms

Translations

  • English: abroad, America