yankee

Naija

Etymology

From English: yankee

Pronunciation

  • jànkí

Play Play

Noun

yankee: abroad -- Definition in Naija?


  • Any small chance wey I get, na yankee I dey enter.  — ( NSC_2021, Any oppourtunity I get, I'm leaving this country.)
  • Dis na anoder way wey people dey call America.
  • Dat guy don tear go Yankee o.  —  (NSC_Emeka_2020, That guy has gone to America.)
  • Some people dey argue sey Jand make sense pass Yankee, bro Shola wey never see tire of plane dey raise voice dey jump.  — (NSC_2021, Some people are arguing that England is better than America and Shola who hasn't travelled anywhere is getting animated in the conversation.)

Synonyms

Translations

  • English: abroad