yankee

Revision as of 06:37, 26 December 2022 by Shula (talk | contribs) (→‎Noun)

Naija

Etymology

From English: yankee

Pronunciation

  • jànkí

Play Play

Noun

  1. Oyinbo country.
    • Any small chance wey I get, na yankee I dey enter.  — ( NSC_2021, Any opportunity I get, I'm traveling abroad.)
  2. Anoder way wey people dey call America.
    • Dat guy don tear go Yankee o.  —  (NSC_2020, That guy has gone to America.)
    • Some people dey argue sey jand make sense pass Yankee, bro Shola wey never see tyre of plane dey raise voice dey jump.  — (NSC_2021, Some people are arguing that England is better than America and Shola who hasn't travelled anywhere is getting animated in the conversation.)

Synonyms

Translations

  • English: abroad, America