Difference between revisions of "yawa"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Noun) |
|||
Line 10: | Line 10: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | * | + | * Wetin happen wey fit cause [[gbege]]. |
:*{{ux|dv|'''Yawa''' don gas for my area.|Egbokhare_2020, Crisis has erupted in my area.}} | :*{{ux|dv|'''Yawa''' don gas for my area.|Egbokhare_2020, Crisis has erupted in my area.}} | ||
:*{{ux|dv|All dis one wey we dey talk, na '''yawa'''. |(NST_cleaned__26061, All these things we are deliberating on are problems.)}} | :*{{ux|dv|All dis one wey we dey talk, na '''yawa'''. |(NST_cleaned__26061, All these things we are deliberating on are problems.)}} |
Revision as of 12:25, 9 August 2021
Naija
Etymology
From: Hausa yawa
Pronunciation
- jáwá
Noun
- Wetin happen wey fit cause gbege.
- Yawa don gas for my area. — Egbokhare_2020, Crisis has erupted in my area.
- All dis one wey we dey talk, na yawa. — (NST_cleaned__26061, All these things we are deliberating on are problems.)
- Why yawa full many marriage nowadays be say de man and woman no trust demselves again. — (NSC_Legbeti-2021. Many marriages are in trouble today because trust is missing.)
- Why yawa dey always find Dino Melaye? — (bbc__100706, Why is Dino Melaye always in trouble?)
Synonyms
Translations
- English: crsis, problem, trouble