yawa

Revision as of 13:50, 24 November 2020 by TellaSamson (talk | contribs) (→‎Naija)

Naija

Etymology

Borrowed from Hausa yawa

Pronunciation

  • jáwá

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency rank in NSC treebank: inf
  • Frequency in raw corpus: 46
  • Frequency rank in raw corpus: 3351


Noun

  • Someting wey be wahala.
  1. Yawa don gas for my area.  — Egbokhare_2020, Problem has ensued in my area.
    All dis one wey we dey talk, na yawa.  — (NST_cleaned__26061, All these things we are deliberating are problems.)
    Why yawa dey always find Dino Melaye?  — (bbc__100706, Why is Dino Melaye always in trouble?)


Related forms


Synonyms

  • wahala, problem


Translations

  • English: problem