yeye

Revision as of 16:53, 15 February 2021 by 154.66.35.5 (talk) (→‎Verb)

Naija

Etymology

From: unknown

Pronunciation

  • jɛ̀jɛ́

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 3
  • Frequency rank in NSC treebank: 1516
  • Frequency in raw corpus: 93
  • Frequency rank in raw corpus: 2191

The word is used more orally than in written texts.

Adjective

Na someting wey no make sense at all at all.

  • Yeye man.  — (deuber__1834, A no-good man.)
  • Di Liverpool striker wey dem just give crown as PFA Player of di Year score two goals, create anoda two for im team mates as Liverpool yeye dia opponents Roma.  — (bbc__31729, The Liverpool player that won the PFA Player award scored two goals, created two assists for his team mates when Liverpool defeated Roma.)


Translations

  • English: useless, stupid

Noun

Na sey person or someting no make sense at all at all.

  • Babylon people come dey use dem do yeye.  — (jw__15578, The Babylonians maltreated the people.)

Translations

  • English: maltreatment

Verb

yeye: maltreat, ill treat

  • Na so e dey yeye di pikin cos no im born am.  — (Egbokhare_2021, H/She has been maltreating the child because he/she is not the biological parent.)


Translations

  • English: maltreat, ill treat