Difference between revisions of "gbege"
(→Verb) |
(→Noun) |
||
Line 16: | Line 16: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
# Wetin fit disturb person mind. | # Wetin fit disturb person mind. | ||
− | #*{{ux|dv|I no wan any '''gbege''' o.|(Egbokhare 2020, I do not want any problem)}} | + | #*{{ux|dv|I no wan any '''gbege''' o.|(Egbokhare 2020, I do not want any problem.)}} |
#* {{ux|dv|I don enter '''gbege'''. |(ABJ_INF_05_On-Pidgin_M__19, I am in trouble.)}} | #* {{ux|dv|I don enter '''gbege'''. |(ABJ_INF_05_On-Pidgin_M__19, I am in trouble.)}} | ||
# Wetin happen wey dey cause scatter scatter for any area. | # Wetin happen wey dey cause scatter scatter for any area. |
Revision as of 12:47, 7 December 2020
Naija
Etymology
From: unknown
Pronunciation
- gbègé
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 5
- Frequency rank in NSC treebank: 1178
- Frequency in raw corpus: 249
- Frequency rank in raw corpus: 1141
Noun
- Wetin fit disturb person mind.
- I no wan any gbege o. — (Egbokhare 2020, I do not want any problem.)
- I don enter gbege. — (ABJ_INF_05_On-Pidgin_M__19, I am in trouble.)
- Wetin happen wey dey cause scatter scatter for any area.
- Cult gbege kill at least one pesin for daylight shooting — (bbc__26534, The clash between the cultist, killed at least one person.)
- E reach 13 states wey gbege happun. — (bbc__45136, 13 states were involved in the political unrest)
- Gun cartridge wey fall for ground during di gbege — (bbc__55078, There were gun cartridge that fell on the ground during the crisis )
- Di gbege wey happun for 1950-53 stop wen di two Koreans agree to stop, but dem no stamp am for paper. — (bbc__29074, The chaos in the year 1950-53 stopped when the two Koreans agreed to stop, however, it was not documented)
- Sey something be kpamgba.
- Because Pidgin na im be di gbege. — (NST_cleaned__2549, Pidgin language is the real deal).
- Bad ting wey happen.
- Any gbege you bring come, Nigerian man dey inside. — (ABJ_INF_03_Nigerian-Men-Dey-Try_DG__128, Any issue that you bring, a Nigerian man is involved.)
- Matter wey people drag.
- Afta much gbege di organisers allow am. — (bbc__22148, After much debate, the man was granted access by the organizers. )
Synonyms
- kasala , katakata, yawa, fight-fight, palaver
Antonyms
Translations
- English: chaos, trouble, fight, argument,
Verb
Transitive
Sey somebody/something cause kasala.
- NLC dey gbege federal government on top fuel matter. — (NSC_Shulammite 2020, NLC is causing trouble for the federal government as a result of fuel increase.)
Translations
- English: fight