Difference between revisions of "washy"
(→Naija) |
(→Naija) |
||
Line 7: | Line 7: | ||
<sm2>Pcm-ng-insert word.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-insert word.m.ogg</sm2> | ||
− | |||
− | |||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | :* {{ux|dv|Dat babe sabi '''washy''' persin if she won collect | + | ====Transitive==== |
− | :* {{ux|dv|Jonson '''washy''' im oga sotey di man [[dash]] am money.|( | + | Make person dey wash wash anoder person with sweet words |
+ | :* {{ux|dv|Dat babe sabi '''washy''' persin if she won collect money. |(NSC_Olukayode.S.M_2020, That young lady is very good at flattering someone when shes in need of money.)}} | ||
+ | :* {{ux|dv|Jonson '''washy''' im oga sotey di man [[dash]] am money.|(NSC_Olukayode.S.M_2020, Jonson praised his boss so much that he gave him money.)}} | ||
===Related forms=== | ===Related forms=== |
Revision as of 15:18, 14 December 2020
Naija
Etymology
From: English wash
Pronunciation
- wɒ̄ʃí
Verb
Transitive
Make person dey wash wash anoder person with sweet words
- Dat babe sabi washy persin if she won collect money. — (NSC_Olukayode.S.M_2020, That young lady is very good at flattering someone when shes in need of money.)
- Jonson washy im oga sotey di man dash am money. — (NSC_Olukayode.S.M_2020, Jonson praised his boss so much that he gave him money.)
Related forms
Synonym
Translation
- English: Flatter, praise