Difference between revisions of "dundeeunited"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Noun) |
||
| Line 9: | Line 9: | ||
<sm2>Pcm-ng-dundereunited.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-dundereunited.m.ogg</sm2> | ||
| − | === | + | ===Adjective=== |
| − | + | * Person wey dey do like sey e no get sense. | |
| − | + | :* {{ux|dv| No [[loseguard]] yoursef you no be '''dundeeunited'''. |(NSC_2021, Don't sabotage yourself. You are not a dunce.)}} | |
| − | + | :* {{ux|dv| Even if person dey look you like sey you be '''dundeeunited''', follow yoursef [[word]]. Tell yoursef sey you [[make sense]]. |(NSC_2021, Even if someone thinks you are dunce, talk to yourself, tell yourself you are worth it.)}} | |
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
| − | + | [[ozuo]], [[odoyo]] | |
====Antonyms==== | ====Antonyms==== | ||
| − | + | [[sharp]] | |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
| − | + | English: ''dunce'' | |
Revision as of 12:15, 8 July 2021
Naija
Etymology
From English: dundee and united
Pronunciation
- dɔ̀ndíjùnáítɛ̀d
Adjective
- Person wey dey do like sey e no get sense.
- No loseguard yoursef you no be dundeeunited. — (NSC_2021, Don't sabotage yourself. You are not a dunce.)
- Even if person dey look you like sey you be dundeeunited, follow yoursef word. Tell yoursef sey you make sense. — (NSC_2021, Even if someone thinks you are dunce, talk to yourself, tell yourself you are worth it.)
Synonyms
Antonyms
Translations
English: dunce