dundeeunited

Naija

Etymology

From English: dundee and united

Pronunciation

  • dɔ̀ndíjùnáítɛ̀d

Play Play

Adjective

  • Person wey dey do like sey e no get sense.
  • No loseguard yoursef you no be dundeeunited.  — (Don't sabotage yourself. You are not a dunce.)
  • Even if person dey look you like sey you be dundeeunited, follow yoursef word. Tell yoursef sey you make sense.  — (Even if someone thinks you are dunce, talk to yourself, tell yourself you are worth it.)

Synonyms

ozuo, odoyo

Antonyms

sharp

Translations

English: dunce