Difference between revisions of "beta life"
(→Naija) |
|||
| Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
| + | ===Alternative Form=== | ||
| + | *[[better life]] | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
| + | From: an ironic reference to the Better life for Rural Women in the Babangida regime which early 90s central bank release the new naira note | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
| − | <sm2>Pcm-ng- | + | *beta lif |
| − | <sm2>Pcm-ng- | + | <sm2>Pcm-ng-beta life.f.ogg</sm2> |
| − | + | <sm2>Pcm-ng-beta life.m.ogg</sm2> | |
| − | === | + | |
| − | + | ===Noun=== | |
| − | + | Di name wey de dey call fifty naira note for Nigeria. | |
| − | + | :*{{ux|dv|Make una [[help]] me tell dis mumu man make e pay me my '''beta life'' before I disgrace am for inside dis molue. |(NSC_2021, please )}} | |
| − | + | *{{ux|dv|Everytin don [[dear]] for Naija sotay na common biscuit na '''beta life''. |(NSC_2021, things have become so expensive in Nigeria to the extent that even biscuits now sell for fifty naira. )}} | |
===Related forms=== | ===Related forms=== | ||
| + | |||
====Synonym==== | ====Synonym==== | ||
====Antonym==== | ====Antonym==== | ||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
Revision as of 22:53, 18 August 2021
Naija
Alternative Form
Etymology
From: an ironic reference to the Better life for Rural Women in the Babangida regime which early 90s central bank release the new naira note
Pronunciation
- beta lif
Noun
Di name wey de dey call fifty naira note for Nigeria.
- Make una help me tell dis mumu man make e pay me my 'beta life before I disgrace am for inside dis molue. — (NSC_2021, please )
- Everytin don dear for Naija sotay na common biscuit na 'beta life. — (NSC_2021, things have become so expensive in Nigeria to the extent that even biscuits now sell for fifty naira. )