Difference between revisions of "cash madam"
Line 9: | Line 9: | ||
===Noun phrase=== | ===Noun phrase=== | ||
− | + | Woman wey get levels sake of sey she sabi spend money wey she get money from [[market]] or oder kind business for occasion | |
− | :*{{ux|dv|Na cash madam | + | :*{{ux|dv|Na rice market she do take become '''cash madam''' before she come enter politics.|(Egbokhare_2021, She became wealthy from being a rice magnate before venturing into politics.)}} |
====Related forms==== | ====Related forms==== | ||
Line 16: | Line 16: | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: | + | * English: ''an wealthy woman living ostentatiously'' |
Revision as of 16:42, 23 August 2021
Naija
Etymology
From: English cash and madam
Pronunciation
- káʃ màdâm
Noun phrase
Woman wey get levels sake of sey she sabi spend money wey she get money from market or oder kind business for occasion
- Na rice market she do take become cash madam before she come enter politics. — (Egbokhare_2021, She became wealthy from being a rice magnate before venturing into politics.)
Related forms
Translations
- English: an wealthy woman living ostentatiously