Difference between revisions of "food"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Noun) |
(→Naija) |
||
| Line 24: | Line 24: | ||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
* [[lem]], [[chow]] | * [[lem]], [[chow]] | ||
| + | |||
| + | ====Antonyms==== | ||
| + | * [[drink]] | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''food'' | * English: ''food'' | ||
Revision as of 13:52, 5 September 2021
Naija
Etymology
From: English food
Pronunciation
- fûd
Noun
- Somneting wey person dey put for mouth chop wey go do good for im body.
- Di kind food I need now na correct pounded yam. — (NSC_Legbeti_2021, The type of food I need now is pounded yam.)
- Na we know di taste of food. — (KAD_06_Cooking_DG__240, We know the taste of food.)
- You fit do anyting for food. — (IBA_31_Lens-Sermon_MG__48, You can do anything to get food.)
- Wetin person dey put for body make e take dey alright.
- Sickness bad o. medicine now don be food for diabetic patients. — (NSC_Legbeti_2021, Sickness is terrible. Medicine is now food for diabetic patients.)
- If you no eat well, medicine go become your permanent food if you go fall sick. — (Egbokhare_2020, If you fail to eat a proper diet, you may be on medication for life.)
Related Form
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: food