Difference between revisions of "buy market"
(Created page with "==Naija== ===Etymology=== * From: English ''buy'' and ''market'' ===Pronunciation=== * baɪ̑ má:kɪ̀t <sm2>Pcm-ng-insert word.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-insert word.m.ogg</sm...") |
|||
| Line 8: | Line 8: | ||
===Verb phrase=== | ===Verb phrase=== | ||
| − | * Make person use im hand | + | * Make person use im hand dey cause trouble for im sef and for anoder person. |
:* {{ux|dv|If you fall person wey carry egg for head, my brother you don '''buy market''' |(NSC_2021, If you fall someone with a crate of egg down, you are in big trouble.)}} | :* {{ux|dv|If you fall person wey carry egg for head, my brother you don '''buy market''' |(NSC_2021, If you fall someone with a crate of egg down, you are in big trouble.)}} | ||
:* {{ux|dv| E '''buy market''' di day wey e go give soldier pikin belle. |(NSC_2021, He got himself into serious trouble the day he impregnated the child of a soldier.)}} | :* {{ux|dv| E '''buy market''' di day wey e go give soldier pikin belle. |(NSC_2021, He got himself into serious trouble the day he impregnated the child of a soldier.)}} | ||
| + | |||
===Related forms=== | ===Related forms=== | ||
* [[market]] | * [[market]] | ||
Revision as of 13:35, 27 September 2021
Naija
Etymology
- From: English buy and market
Pronunciation
- baɪ̑ má:kɪ̀t
Verb phrase
- Make person use im hand dey cause trouble for im sef and for anoder person.
- If you fall person wey carry egg for head, my brother you don buy market — (NSC_2021, If you fall someone with a crate of egg down, you are in big trouble.)
- E buy market di day wey e go give soldier pikin belle. — (NSC_2021, He got himself into serious trouble the day he impregnated the child of a soldier.)
Related forms
Synonym
Translation
- English: to be in a troble