Difference between revisions of "baba ijebu"
(Created page with "==Naija== ===Etymology=== * From: Yoruba, '' Baba Ijebu na name of wan gaming company for Naija'' ===Pronunciation=== * bàbá ɪ̀jɛ̀bú <sm2>Pcm-ng-insert word.f.ogg</...") |
|||
| Line 9: | Line 9: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
# Name of company for Nigeria wey dey provide betting and lotto service to people dem. | # Name of company for Nigeria wey dey provide betting and lotto service to people dem. | ||
| − | #:* {{ux|dv| My guy dey work for one of di''' | + | #:* {{ux|dv| My guy dey work for one of di'''baba ijebu''' offices for Nigeria. |( NSC_2021,My friend works at one of baba ijebu offices here in Nigeria.)}} |
#: {{ux|dv| '''Baba Ijebu''' dey part of di companies wey sponsor The Voice Nigeria 2021.|(NSC_2021, Baba Ijebu was part of the sponsors of The Voice Nigeria, 2021.)}} | #: {{ux|dv| '''Baba Ijebu''' dey part of di companies wey sponsor The Voice Nigeria 2021.|(NSC_2021, Baba Ijebu was part of the sponsors of The Voice Nigeria, 2021.)}} | ||
# Name of [[daily]] lottery and bet wey people dey use money to play to get more money. | # Name of [[daily]] lottery and bet wey people dey use money to play to get more money. | ||
| − | #: {{ux|dv| Guy you no go play ''' | + | #: {{ux|dv| Guy you no go play '''baba ijebu''' today? |(NSC_2021, Bro! are you not gambling today?)}} |
| − | #: {{ux|dv| Na all my money I don take play ''' | + | #: {{ux|dv| Na all my money I don take play '''baba ijebu'''. I no get money again.|(NSC_2021, Have spent all my money on sport betting. I have no money again.)}} |
===Related forms=== | ===Related forms=== | ||
* [[ijebu]] | * [[ijebu]] | ||
Revision as of 10:59, 28 September 2021
Naija
Etymology
- From: Yoruba, Baba Ijebu na name of wan gaming company for Naija
Pronunciation
- bàbá ɪ̀jɛ̀bú
Noun
- Name of company for Nigeria wey dey provide betting and lotto service to people dem.
- My guy dey work for one of dibaba ijebu offices for Nigeria. — ( NSC_2021,My friend works at one of baba ijebu offices here in Nigeria.)
- Baba Ijebu dey part of di companies wey sponsor The Voice Nigeria 2021. — (NSC_2021, Baba Ijebu was part of the sponsors of The Voice Nigeria, 2021.)
- Name of daily lottery and bet wey people dey use money to play to get more money.
- Guy you no go play baba ijebu today? — (NSC_2021, Bro! are you not gambling today?)
- Na all my money I don take play baba ijebu. I no get money again. — (NSC_2021, Have spent all my money on sport betting. I have no money again.)
Related forms
Synonym
Translation
- English: name of a gaming company, name of a particular type of gambling