Difference between revisions of "cash madam"

Line 9: Line 9:
  
 
===Noun phrase===
 
===Noun phrase===
−
Woman wey get levels sake of sey she sabi spend money wey she get money from [[market]] or oder kind business for occasion
+
* Woman wey get levels [[sake of sey]] she sabi spend money wey she get money from [[market]] or oder kind business for occasion.
 
:*{{ux|dv|Na rice market she do take become '''cash madam''' before she come enter politics.|(Egbokhare_2021, She became wealthy from being a rice magnate before venturing into politics.)}}
 
:*{{ux|dv|Na rice market she do take become '''cash madam''' before she come enter politics.|(Egbokhare_2021, She became wealthy from being a rice magnate before venturing into politics.)}}
  

Revision as of 02:52, 2 December 2021

Naija

Etymology

From: English cash and madam

Pronunciation

  • káʃ màdâm

Play Play

Noun phrase

  • Woman wey get levels sake of sey she sabi spend money wey she get money from market or oder kind business for occasion.
  • Na rice market she do take become cash madam before she come enter politics.  — (Egbokhare_2021, She became wealthy from being a rice magnate before venturing into politics.)

Related forms

Translations

  • English: an wealthy woman living ostentatiously