Difference between revisions of "congo"
(Created page with "==Naija== ===Alternative Form=== kongo ===Etymology=== * From: ''unknown'' ===Pronunciation=== <sm2>Pcm-ng-congo.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-congo.m.ogg</sm2> ===Noun=== * Bo...") |
(→Noun) |
||
Line 10: | Line 10: | ||
* Bowl wey no too big wey de dey use dey measure someting for market. | * Bowl wey no too big wey de dey use dey measure someting for market. | ||
:* {{ux|dv| If you want cook rice for party, you suppose first know how many people go come before you begin ask how many '''congo''' you go like use. |(NSC_2021, If you want to cook for a party, you should try to find out how many people you are expecting before you determine how many medium size bowls of rice you'll have to use.)}} | :* {{ux|dv| If you want cook rice for party, you suppose first know how many people go come before you begin ask how many '''congo''' you go like use. |(NSC_2021, If you want to cook for a party, you should try to find out how many people you are expecting before you determine how many medium size bowls of rice you'll have to use.)}} | ||
− | + | :* {{ux|dv| I no know how much '''congo''' go be now, but I hear sey e don really dear. |(NSC_2021, I don't know how much a medium sized bowl will be now, but I hear it is now expensive.)}} | |
====Synonym==== | ====Synonym==== | ||
[[derica]], [[paint rubber]] | [[derica]], [[paint rubber]] |
Revision as of 10:38, 6 December 2021
Naija
Alternative Form
Etymology
- From: unknown
Pronunciation
Noun
- Bowl wey no too big wey de dey use dey measure someting for market.
- If you want cook rice for party, you suppose first know how many people go come before you begin ask how many congo you go like use. — (NSC_2021, If you want to cook for a party, you should try to find out how many people you are expecting before you determine how many medium size bowls of rice you'll have to use.)
- I no know how much congo go be now, but I hear sey e don really dear. — (NSC_2021, I don't know how much a medium sized bowl will be now, but I hear it is now expensive.)
Synonym
Translation
- English: Medium sized measurement bowl