paint rubber

Naija

Etymology

  • From: English: paint and rubber

Pronunciation

pént rɔ́bà Play Play

Noun

  • Bucket wey de dey use dey measure someting for market. De dey get am from small bucket wey de dey sell paint put.
  • How much be paint rubber garri now?  — ( How much is a small paint rubber bucket measure of garri now?)
  • Different different way dey wey de dey take measure tings for market, some people dey use congo, some people, na cup dem dey like use. Some people still dey like use paint rubber.  — ( There are different containers used for measurement in the market. Some people prefer to use special congo bowls, others prefer to measure in cups, others prefer to use small paint rubber buckets.)

Synonym

congo, derica, tin

Translation

  • English: paint plastic bucket