congo

Naija

Alternative Form

kongo

Etymology

  • From: unknown

Pronunciation

  • kóngò

Play Play

Noun

  • Bowl wey no too big wey de dey use dey measure someting for market.
  • If you want cook rice for party, you suppose first know how many people go come before you begin ask how many congo you go like use.  — (If you want to cook for a party, you should try to find out how many people you are expecting before you determine how many medium size bowls of rice you'll have to use.)
  • I no know how much congo go be now, but I hear sey e don really dear.  — (I don't know how much a medium sized bowl will be now, but I hear it is now expensive.)

Related form

congomeat

Synonym

derica, paint rubber

Translation

  • English: Medium sized measurement bowl