Difference between revisions of "congo"

Line 5: Line 5:
 
* From: ''unknown''
 
* From: ''unknown''
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
 +
kóngò
 
<sm2>Pcm-ng-congo.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-congo.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-congo.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-congo.m.ogg</sm2>
 +
 
===Noun===
 
===Noun===
 
* Bowl wey no too big wey de dey use dey measure someting for market.
 
* Bowl wey no too big wey de dey use dey measure someting for market.

Revision as of 10:39, 6 December 2021

Naija

Alternative Form

kongo

Etymology

  • From: unknown

Pronunciation

kóngò Play Play

Noun

  • Bowl wey no too big wey de dey use dey measure someting for market.
  • If you want cook rice for party, you suppose first know how many people go come before you begin ask how many congo you go like use.  — (NSC_2021, If you want to cook for a party, you should try to find out how many people you are expecting before you determine how many medium size bowls of rice you'll have to use.)
  • I no know how much congo go be now, but I hear sey e don really dear.  — (NSC_2021, I don't know how much a medium sized bowl will be now, but I hear it is now expensive.)

Synonym

derica, paint rubber

Translation

  • English: Medium sized measurement bowl