Difference between revisions of "afrobeat"
(Created page with "==Naija== ===Etymology=== From: ''Na Fela Kuti wey be musician for Nigerian form di name Afrobeat for di year 1960s and na im con make di song popular for Naija and for ...") |
|||
| Line 11: | Line 11: | ||
:* {{ux|dv|Na from small pikin I don dey hear as my papa dey listen to '''afrobeart''' and as me ma con grow, I con like am.|(NSC_2021, Right from childhood, I have watched my father listen to afrobeat and now that I am older I still listen to it.)}} | :* {{ux|dv|Na from small pikin I don dey hear as my papa dey listen to '''afrobeart''' and as me ma con grow, I con like am.|(NSC_2021, Right from childhood, I have watched my father listen to afrobeat and now that I am older I still listen to it.)}} | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
| − | * English: '' | + | * English: ''Afrobeat'' |
Revision as of 11:38, 16 December 2021
Naija
Etymology
From: Na Fela Kuti wey be musician for Nigerian form di name Afrobeat for di year 1960s and na im con make di song popular for Naija and for obodo oyibo.
Pronunciation
- áfróbìt
Noun
- Na style of song wey get di mixture of African song, jazz, soul and funk.
- Everybody for di world know say Fela Kuti na di king of afrobeat. — (It's a known fact in the world that Fela Kuti is the king of afrobeat.)
- Na from small pikin I don dey hear as my papa dey listen to afrobeart and as me ma con grow, I con like am. — (NSC_2021, Right from childhood, I have watched my father listen to afrobeat and now that I am older I still listen to it.)
Translations
- English: Afrobeat