obodo

Naija

Etymology

From: Igbo obodo

Pronunciation

  • òbòdò

Play


Noun

  • Anoder name wey de dey call oyibo people country.
  • Im come back from obodo since last year.  — (He been back from abroad since last year.)
  • As Ozo finish school, na so he travel go obodo.  — (After Ozo completed his education, he traveled to America.)

Related forms

Synonym

Translation

  • English: abroad, America