Difference between revisions of "kwekwe"
(Created page with "==Naija== ===Etymology=== From: ''unknown'' ===Pronunciation=== * kwɛ̑kwɛ̑ <sm2>Pcm-ng-kwekwe.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-kwekwe.m.ogg</sm2> ===Adverb=== * Sey someting no s...") |
(→Adverb) |
||
| Line 7: | Line 7: | ||
<sm2>Pcm-ng-kwekwe.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-kwekwe.m.ogg</sm2> | ||
| − | === | + | ===Adjective=== |
* Sey someting no serious or make sense at all at all. | * Sey someting no serious or make sense at all at all. | ||
:* {{ux|dv| Di malaria wey dey do you na '''kwekwe''' compare to di [[wan]] wey catch me last week.|(NSC_2021, The malaria you have is mild compared to the one I had last week.)}} | :* {{ux|dv| Di malaria wey dey do you na '''kwekwe''' compare to di [[wan]] wey catch me last week.|(NSC_2021, The malaria you have is mild compared to the one I had last week.)}} | ||
Revision as of 23:41, 16 December 2021
Naija
Etymology
From: unknown
Pronunciation
- kwɛ̑kwɛ̑
Adjective
- Sey someting no serious or make sense at all at all.
- Di malaria wey dey do you na kwekwe compare to di wan wey catch me last week. — (NSC_2021, The malaria you have is mild compared to the one I had last week.)
- I no dey like buy medicine from all dis kwekwe chemist for road, instead I dey like go all dis pharmacy wey dey sell medicine. — (NSC_2021, I don't like buying medications from mere road sides vendors, rather I prefer buying from registered pharmacy.)
Antonyms
Translations
- English: trivial, mild,mere