Difference between revisions of "injury time"

Line 8: Line 8:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
−
* Di extra time wey [[referee]] dey give people wey dey [[play]] football when one player [[injure]].
+
# Di extra time wey [[referee]] dey give people wey dey [[play]] football when one player [[injure]].
−
:* {{ux|dv|Na for '''injury time''' dem con score goal. |(NSC_2021, They scored in injury time.)}}
+
#:* {{ux|dv|Na for '''injury time''' dem con score goal. |(NSC_2021, They scored in injury time.)}}
 +
# Time wey be sey don dey finish wey person get to take do someting
 +
#:* {{ux|ux| Do wetin you fit do, na '''injury time''' you dey so. |(NSC_2021, Do what you can, time is almost up.)}}
  
 
===Related forms===
 
===Related forms===
−
* [[injury]]
+
* [[injury]],
 
====Translations====
 
====Translations====
−
* English: ''injury time''
+
* English: ''injury time'', ''extra time''

Revision as of 09:34, 17 December 2021

Naija

Etymology

From: English injury and time

Pronunciation

  • ínʤúrì taɪ̀m

Play Play

Noun

  1. Di extra time wey referee dey give people wey dey play football when one player injure.
    • Na for injury time dem con score goal.  — (NSC_2021, They scored in injury time.)
  2. Time wey be sey don dey finish wey person get to take do someting
    • Do wetin you fit do, na injury time you dey so.  — (NSC_2021, Do what you can, time is almost up.)

Related forms

Translations

  • English: injury time, extra time