injury time

Naija

Etymology

From: English injury and time

Pronunciation

  • ɪ́nd͡ʒúrɪ́ táɪ̀m

Play Play

Noun

  1. Di extra time wey referee dey give people wey dey play football.
    • Na for injury time dem con score goal.  — (They scored in injury time.)
  2. Time wey be sey don dey finish wey person get to take do someting
    • Do wetin you fit do, na injury time you dey so.  — (Do what you can, time is almost up.)

Related forms

Translations

  • English: injury time, extra time