Difference between revisions of "injury time"

Line 3: Line 3:
 
From: English ''injury'' and ''time''
 
From: English ''injury'' and ''time''
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* ínʤúrì taɪ̀m
+
* ɪ́nd͡ʒúrɪ́ táɪ̀m
 
<sm2>Pcm-ng-injury time.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-injury time.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-injury time.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-injury time.m.ogg</sm2>

Revision as of 11:36, 17 December 2021

Naija

Etymology

From: English injury and time

Pronunciation

  • ɪ́nd͡ʒúrɪ́ táɪ̀m

Play Play

Noun

  1. Di extra time wey referee dey give people wey dey play football when one player injure.
    • Na for injury time dem con score goal.  — (NSC_2021, They scored in injury time.)
  2. Time wey be sey don dey finish wey person get to take do someting
    • Do wetin you fit do, na injury time you dey so.  — (NSC_2021, Do what you can, time is almost up.)

Related forms

Translations

  • English: injury time, extra time