Difference between revisions of "red eye"

Line 9: Line 9:
 
<sm2>Pcm-ng-red eye.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-red eye.m.ogg</sm2>
  
===Adjective===
+
===Noun===
 
* When person dey take someting or life serious and laugh no dey deir face at all at all.
 
* When person dey take someting or life serious and laugh no dey deir face at all at all.
 
:* {{ux|dv|Omo! people with '''red eye''' just full street dis December.|(NSC_2021, Wow! People are really desperate in this month of December.)}}
 
:* {{ux|dv|Omo! people with '''red eye''' just full street dis December.|(NSC_2021, Wow! People are really desperate in this month of December.)}}

Revision as of 20:52, 17 December 2021

Naija

Alternative form

Etymology

From: English red and eye

Pronunciation

  • rɛ́d aì

Play Play

Noun

  • When person dey take someting or life serious and laugh no dey deir face at all at all.
  • Omo! people with red eye just full street dis December.  — (NSC_2021, Wow! People are really desperate in this month of December.)
  • If you no wan see my red eye just drop di money wey you tif for my bag.  — (NSC_2021,If you don't want to see my ugly side just drop the money you stole from my bag.)

Related forms

Translations

  • English: someone's other side, desperate