Difference between revisions of "manya"
| Line 6: | Line 6: | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
máŋá | máŋá | ||
| + | |||
<sm2>Pcm-ng-manya.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-manya.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-manya.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-manya.m.ogg</sm2> | ||
Revision as of 11:23, 26 January 2022
Naija
Alternative Form
Etymology
- From: Igbo mmanya (drink)
Pronunciation
máŋá
Noun
- Wetin be like water wey get wetin dey high person.
- How many carton of manya you don fit take? You dey make mouth sey you drink pass di whole Warri? Go house! Your mama dey call you. — (NSC_2021, How many crates of beer can you drink? You are boasting that you can drink more than everybody. Go home! Your mother is calling you.)
- Which manya you dey take? — (NSC_2021, What beer do you prefer?)
Synonym
Translation
- English: beer, alcohol
Verb
- Make person drink someting wey dey enter eye
- If you want manya make sure sey no be you go drive go house. — (NSC_2021, If you want to drink, make sure you won't be driving home.)
- We even get age wey person go reach before e start to dey manya for Naija? — (NSC_2021, Do we even have any age a person must be before they are allowed to take alcohol in Nigeria?)
Synonym
Translation
- English: drink