Difference between revisions of "chukuli"
(→Naija) |
(→Naija) |
||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | From:'' | + | From: '' Unknown'' |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
* ʧùkùlɪ́ | * ʧùkùlɪ́ | ||
Line 8: | Line 8: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | * Paper wey person dey hide enter exam hall wey get wetin go | + | * Paper wey person dey hide enter exam hall wey get wetin go fit help dem answer di questions for di exam. |
:* {{ux|dv| Una no dey read now. When exam time reach, una go carry '''chukuli''' enter hall.|(NSC_2021, You no longer read. When it gets to exam time, you'll go in with incriminating.)}} | :* {{ux|dv| Una no dey read now. When exam time reach, una go carry '''chukuli''' enter hall.|(NSC_2021, You no longer read. When it gets to exam time, you'll go in with incriminating.)}} | ||
:* {{ux|dv|Invigilator don catch am wit di '''chukuli''' wey [[e]] hide inside im question paper.|(NSC_2021, The invigilator caught him with incriminating materials hidden inside his question paper.)}} | :* {{ux|dv|Invigilator don catch am wit di '''chukuli''' wey [[e]] hide inside im question paper.|(NSC_2021, The invigilator caught him with incriminating materials hidden inside his question paper.)}} |
Revision as of 14:52, 6 June 2022
Naija
Etymology
From: Unknown
Pronunciation
- ʧùkùlɪ́
Noun
- Paper wey person dey hide enter exam hall wey get wetin go fit help dem answer di questions for di exam.
- Una no dey read now. When exam time reach, una go carry chukuli enter hall. — (NSC_2021, You no longer read. When it gets to exam time, you'll go in with incriminating.)
- Invigilator don catch am wit di chukuli wey e hide inside im question paper. — (NSC_2021, The invigilator caught him with incriminating materials hidden inside his question paper.)
Synonym
Translation
- English: examination malpractice