bullet

Naija

Etymology

From: English bullet

Pronunciation

  • búlɛ̀t

Play Play

Noun

  1. Di ting wey dey kill person wey dey comot for gun mouth when de shoot am.
    • Police say dem no use real bullet to drive people.  — (bbc__82603, The police said they did not use live bullets to disperse people.)
    • De go shoot di ting, di ting no go enter, di bullet go fall for ground.  — (IBA_04_Alaska-Pepe_MG__93, They will shot the thing, it would not go in; the bullet would fall to the ground.)
  2. Someting wey students dey carry enter exam hall make de take do wayo pass exam.
    • E carry bullet enter inside exam hall.  — (He/she went into the exam hall with an incriminating material.)
    • Person wey dey carry bullet enter exam no be better pikin.  —  (A person who engages in exam malpractice is not a good child.)

Synonyms

Translations

  • English: bullet, exam malpractice