Difference between revisions of "gbege"
(→Noun) |
(→Verb) |
||
Line 33: | Line 33: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
* Sey somebody or something cause [[kasala]]. | * Sey somebody or something cause [[kasala]]. | ||
− | :* {{ux|dv| NLC dey '''gbege''' federal government on top fuel matter.|( | + | :* {{ux|dv| NLC dey '''gbege''' federal government on top fuel matter.|(NSC_2020, NLC is causing trouble for the federal government as a result of increase in fuel price.)}} |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''fight'' | * English: ''fight'' |
Revision as of 22:24, 18 September 2022
Naija
Etymology
From: unknown
Pronunciation
- gbègé
Noun
- Wetin fit disturb person mind.
- I no wan any gbege o. — (Egbokhare 2020, I do not want any problem.)
- I don enter gbege. — (ABJ_INF_05_On-Pidgin_M__19, I am in trouble.)
- Wetin happen wey dey cause scatter scatter for any area.
- Cult gbege kill at least one pesin for daylight shooting. — (bbc__26534, The clash between the cultists killed at least one person.)
- E reach 13 states wey gbege happun. — (bbc__45136, 13 states were involved in the political unrest.)
- Di gbege wey happun for 1950-53 stop wen di two Koreans agree to stop, but dem no stamp am for paper. — (bbc__29074, The chaos in the year 1950-53 stopped when the two Koreans agreed to stop, however, it was not documented.)
- Bad ting wey happen.
- Any gbege you bring come, Nigerian man dey inside. — (ABJ_INF_03_Nigerian-Men-Dey-Try_DG__128, Any issue that you bring, a Nigerian man is involved.)
- Matter wey people drag.
- Afta much gbege di organisers allow am. — (bbc__22148, After much debate, the man was granted access by the organizers.)
- Sey something be kpamgba.
- Because Pidgin na im be di gbege. — (NST_cleaned__2549, Pidgin language is the real deal.)
Synonyms
- kasala , katakata, yawa, fight-fight, palaver
Antonyms
Translations
- English: chaos, trouble, fight, argument
Verb
- Sey somebody or something cause kasala.
- NLC dey gbege federal government on top fuel matter. — (NSC_2020, NLC is causing trouble for the federal government as a result of increase in fuel price.)
Translations
- English: fight