Difference between revisions of "hafodu"
| Line 17: | Line 17: | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
| − | * English: | + | * English: ''what would I have done''? |
Revision as of 03:24, 24 September 2022
Naija
Etymology
Pronunciation
- háfɔ̀dû
Adverbial
- As person dey ask when matter don tire person.
- You no see how di guy take strike di ball, hafodu? — (NSC_2021, Didn't you see how he struck the ball? What would I have done?)
- You dey call me make we go fight, di people wey I want fight big pass me and you join, hafodu. — (NSC_2021, You are calling me to fight alongside you and the people we want to fight against are bigger than the both of us, what would I have done?)
Synonyms
Translations
- English: what would I have done?