hafodu
Naija
Etymology
From Naija: how I for do
Pronunciation
Play
Play
Adverbial
- Wetin person dey talk when e be sey e no get anoder option or as person dey ask when matter don tire person.
- You no see how di guy take strike di ball, hafodu? — (Didn't you see how he struck the ball? What would I have done?)
- You dey call me make we go fight, di people wey I want fight big pass me and you join, hafodu. — (You are calling me to fight alongside you and the people we want to fight against are bigger than the both of us, what would I have done?)
Synonyms
whosai
Translations
- English: what would I have done?