Difference between revisions of "kaikai"

Line 13: Line 13:
 
====Synonym====
 
====Synonym====
 
[[hot]], [[ogogoro]], [[manya]]
 
[[hot]], [[ogogoro]], [[manya]]
====Antonym====
 
 
====Translation====
 
====Translation====
 
* English: ''gin''
 
* English: ''gin''

Revision as of 05:53, 3 October 2022

Naija

Etymology

  • From: unknown

Pronunciation

  • kaɪ̌kaɪ̌

Play Play

Noun

  • Drink wey be sey e dey hot for mouth, con dey enter eye.
  • No buy beer for di gods o, na kaikai de dey carry go.  — (NSC_2021, Don't buy beer for the deities, they prefer gin.)
  • Kaikai no be water, small small dey drink am.  — (NSC_2021, Gin is not water, careful how you drink it.)

Synonym

hot, ogogoro, manya

Translation

  • English: gin