Difference between revisions of "kolomental"
(→Naija) |
(→Naija) |
||
| Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
| − | From: | + | From: Naija Kolo, and English ''mental'' |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
* kòlómɛ́tā | * kòlómɛ́tā | ||
Revision as of 17:42, 3 October 2022
Naija
Etymology
From: Naija Kolo, and English mental
Pronunciation
- kòlómɛ́tā
Usage
- From di song wey Faze sing wey e title Kolomental
Verb
- Make person head no correct at all at all.
- Dat guy don dey kolomental. — (NSC_2021, That guy is insane.)
Related forms
Synonym
Translation
- English: insane
Adjective
- Person wey im head no correct.
- Im wife na kolomental no find her trouble. — (NSC_2021, His wife is mentally deranged, so don't upset her.)
- Di man wey you dey see under dat shade na kolomental. — (NSC_2021, The man under the shade is mad.)
Related forms
Synonym
Translation
- English: mad