crase

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English crazy

Pronunciation

  • krês

Play Play

Adjective

  • Sey person or tings no normal.
  • Dis guy dey crase.  — (This guy is crazy.)
  • Once di man don drink, e go dey do like who dey crase.  — (As soon as the man is drunk he behaves like an insane person.)

Related forms

Synonyms

Translations

  • English: insanity

Noun

  • Di way wey person or someting dey do wey no normal.
  • Abi your brain don knock and you con still add crase join am?  — (katakata__85, Are your brain cells twisted and you are now totally insane?)
  • But di year get crase.  — (katakata__85, But the year has been chaotic.)
  • E con be like sey di world done crase.  — (katakata__848, It looks like the entire world is in disarray.)

Synonyms

Translations

  • English: chaos, disarray