kolomental

Naija

Etymology

From: Naija Kolo, and English mental

Pronunciation

  • kòlómɛ́ntà

Play Play

Usage

  • From di song wey Faze sing wey e title Kolomental

Verb

  • Make person head no correct at all at all.
  • Dat guy don dey kolomental.  — (That guy is insane.)

Related forms

Synonym

Translation

  • English: insane


Adjective

  • Im wife na kolomental no find her trouble.  — (NSC_2021, His wife is mentally deranged, so don't upset her.)
  • Di man wey you dey see under dat shade na kolomental.  — (NSC_2021, The man under the shade is mad.)

Related forms

Synonym

Translation

  • English: mad