Difference between revisions of "kwekwe"
| Line 11: | Line 11: | ||
:* {{ux|dv| Di malaria wey dey do you na '''kwekwe''' compare to di [[wan]] wey catch me last week.|(NSC_2021, The malaria you have is mild compared to the one I had last week.)}} | :* {{ux|dv| Di malaria wey dey do you na '''kwekwe''' compare to di [[wan]] wey catch me last week.|(NSC_2021, The malaria you have is mild compared to the one I had last week.)}} | ||
:* {{ux|dv| I no dey like buy medicine from all dis '''kwekwe''' chemist for road, instead I dey like go all dis pharmacy wey dey sell medicine.|(NSC_2021, I don't like buying medications from mere road sides vendors, rather I prefer buying from registered pharmacy.)}} | :* {{ux|dv| I no dey like buy medicine from all dis '''kwekwe''' chemist for road, instead I dey like go all dis pharmacy wey dey sell medicine.|(NSC_2021, I don't like buying medications from mere road sides vendors, rather I prefer buying from registered pharmacy.)}} | ||
| − | :* {{ux|dv| Di levels wey she get for dis company no be '''kwekwe'''. E no get man wey dey dis office wey sabi computer pass am.|(NSC_2021, The status is has in this company is not a joke. There is no man in this office that more competent in computer related issues.) | + | :* {{ux|dv| Di levels wey she get for dis company no be '''kwekwe'''. E no get man wey dey dis office wey sabi computer pass am.|(NSC_2021, The status is has in this company is not a joke. There is no man in this office that more competent in computer related issues.)}} |
====Antonyms==== | ====Antonyms==== | ||
* [[sherekambia]] | * [[sherekambia]] | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''trivial, mild, mere, basic, bellow standard'' | * English: ''trivial, mild, mere, basic, bellow standard'' | ||
Revision as of 18:41, 3 October 2022
Naija
Etymology
From: unknown
Pronunciation
- kwɛ̑kwɛ̑
Adjective
- Sey someting no serious or make sense at all at all.
- Di malaria wey dey do you na kwekwe compare to di wan wey catch me last week. — (NSC_2021, The malaria you have is mild compared to the one I had last week.)
- I no dey like buy medicine from all dis kwekwe chemist for road, instead I dey like go all dis pharmacy wey dey sell medicine. — (NSC_2021, I don't like buying medications from mere road sides vendors, rather I prefer buying from registered pharmacy.)
- Di levels wey she get for dis company no be kwekwe. E no get man wey dey dis office wey sabi computer pass am. — (NSC_2021, The status is has in this company is not a joke. There is no man in this office that more competent in computer related issues.)
Antonyms
Translations
- English: trivial, mild, mere, basic, bellow standard