Difference between revisions of "blow"
(→Naija) |
(→Noun) |
||
(6 intermediate revisions by 2 users not shown) | |||
Line 9: | Line 9: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | # | + | # As person fold im hand, use force use am [[nack]] person. |
− | #:* {{ux|dv|E give am blow |(NSC_Olukayode.S.M_2021, He punched him.)}} | + | #:* {{ux|dv|E give am '''blow'''. |(NSC_Olukayode.S.M_2021, He punched him.)}} |
− | #:* {{ux|dv| But e remain small make McGregor forget | + | #:* {{ux|dv| But e remain small make McGregor forget sey na boxing im dey do after he im give Mayweather plenty '''blow''' for the back of im head.|(bbc__22625, McGregor almost forgot that he was boxing when he threw multiple punches at Mayweather at the back of his head.)}} |
#Bad ting wey happen. | #Bad ting wey happen. | ||
#:* {{ux|dv| Afta plenti pressure, madam Kemi resign from office and her fake certificate kasala na heavy '''blow''' for di goment wey carri anti-coruption fight for head. |(bbc__12977, Madam Kemi resigned from office as a result of pressures relating to her fake certificate; this was a heavy blow to the government fighting corruption.)}} | #:* {{ux|dv| Afta plenti pressure, madam Kemi resign from office and her fake certificate kasala na heavy '''blow''' for di goment wey carri anti-coruption fight for head. |(bbc__12977, Madam Kemi resigned from office as a result of pressures relating to her fake certificate; this was a heavy blow to the government fighting corruption.)}} | ||
− | ==== | + | ====Translation==== |
* English: ''fight, blow'' | * English: ''fight, blow'' | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
====Intransitive==== | ====Intransitive==== | ||
− | # | + | #Make person get money or make people sabi person wellwell because e get levels. |
− | #:* {{ux|dv| Dat na di time wey di work wey I dey do '''blow'''. |(bbc__7425, That was when the job I was engaged in | + | #:* {{ux|dv| Dat na di time wey di work wey I dey do '''blow'''. |(bbc__7425, That was when the job I was engaged in became lucrative.)}} |
#:* {{ux|dv| We want '''blow'''. |(LAG_36_Marriage_DG__11, We want to become rich.)}} | #:* {{ux|dv| We want '''blow'''. |(LAG_36_Marriage_DG__11, We want to become rich.)}} | ||
#Make someting move fast. | #Make someting move fast. | ||
Line 28: | Line 28: | ||
#:* {{ux|dv|Breeze don dey '''blow'''. |(jw__5069, The wind is blowing.)}} | #:* {{ux|dv|Breeze don dey '''blow'''. |(jw__5069, The wind is blowing.)}} | ||
#:* {{ux|dv|Life dey tire person for there because of the dust and too much breeze wey dey '''blow'''. |(jw__44011, Life can be tiring over there at times, as a result of the dust and wind blowing.)}} | #:* {{ux|dv|Life dey tire person for there because of the dust and too much breeze wey dey '''blow'''. |(jw__44011, Life can be tiring over there at times, as a result of the dust and wind blowing.)}} | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
#Make person dey popular. | #Make person dey popular. | ||
#:* {{ux|dv| Im must '''blow''' one day. |(JOS_31_Psqaure-And-Efe_DG__102, He will become popular one day.)}} | #:* {{ux|dv| Im must '''blow''' one day. |(JOS_31_Psqaure-And-Efe_DG__102, He will become popular one day.)}} | ||
#:* {{ux|dv| For di oda past editions of Big Brother Naija and even di one for Africa, to win no mean say you go '''blow'''. |(bbc__51224,Observations from past Big Brother Naija editions and the one for Africa, shows that wining is not a guarantee to fame and stardom.)}} | #:* {{ux|dv| For di oda past editions of Big Brother Naija and even di one for Africa, to win no mean say you go '''blow'''. |(bbc__51224,Observations from past Big Brother Naija editions and the one for Africa, shows that wining is not a guarantee to fame and stardom.)}} | ||
− | #:*{{ux|dv| Meet di Nigeria Amputee footballer wey wan '''blow''' like Ronaldo |(bbc__66754, Meet the Nigeria Amputee footballer who wants to be famous like Ronaldo | + | #:*{{ux|dv| Meet di Nigeria Amputee footballer wey wan '''blow''' like Ronaldo.|(bbc__66754, Meet the Nigeria Amputee footballer who wants to be famous like Ronaldo.)}} |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
#Make someting sound. | #Make someting sound. | ||
#:* {{ux|dv|E go happen quick quick, even before person open eye close am, when the last trumpet '''blow'''.”— 1 Cor. |(jw__9309, It will happen quickly, at the twinkle of an eye, when the last trumpet sounds.)}} | #:* {{ux|dv|E go happen quick quick, even before person open eye close am, when the last trumpet '''blow'''.”— 1 Cor. |(jw__9309, It will happen quickly, at the twinkle of an eye, when the last trumpet sounds.)}} | ||
+ | =====Synonyms===== | ||
+ | [[hammer]], [[sound]], | ||
+ | |||
+ | =====Translation===== | ||
+ | English: ''blow'', ''succeed'', ''prosper'' | ||
====Transitive==== | ====Transitive==== | ||
+ | # Make person fold im hand, use force use am [[nack]] person. | ||
+ | #:* {{ux|dv|Im '''blow''' di guy. |(He/she punched the guy.)}} | ||
+ | #:* {{ux|dv| If you want fight dat guy no wahala, but make I just warn you sey if e '''blow''' you, we no go see your teeth pick.|(NSC_2021, If you want to fight that guy, that wont be a problem. But I have to warn that if he punches you, he'll knock out all the teeth in your mouth.)}} | ||
+ | #:* {{ux|dv|'''blow''' am... |(NST_cleaned__34716, Punch him)}} | ||
+ | # Make someting make air touch person. | ||
+ | #:* {{ux|dv|One day, breeze go '''blow''' foul yansh open. |(NSC_2020, One day, your evil deeds will be exposed.)}} | ||
+ | #:* {{ux|dv| Fan dey '''blow''' me for here.|(NSC_Olukayode.S.M_2021, The fan is blowing me over here.)}} | ||
#When person blow air inside someting make sound for fit comot. | #When person blow air inside someting make sound for fit comot. | ||
#:* {{ux|dv|As the people wey dey play band dey play band, na so them wey dey '''blow''' flute dey '''blow''' am. |(katakata__63, Those with the band played the band, while those with the flute played the flute.)}} | #:* {{ux|dv|As the people wey dey play band dey play band, na so them wey dey '''blow''' flute dey '''blow''' am. |(katakata__63, Those with the band played the band, while those with the flute played the flute.)}} | ||
− | + | #:* {{ux|dv|By di time referee '''blow''' final whistle, fans dey vex, begin boo dem. |(bbc__23951, By the time the referee blew the final whistle, fans were already angry and began to boo them.)}} | |
− | #:* {{ux|dv|By di time referee '''blow''' final whistle, fans dey vex, begin boo dem. |(bbc__23951, By the time the referee blew the final whistle, fans were already angry.)}} | + | #Make person dey talk. |
+ | #:* {{ux|dv|'''Blow''' grammar. |(WAZK_13_On-Pidgin_DG__53, Speak grandiosely.)}} | ||
+ | #:* {{ux|dv|Tori be say di Federal Government don drag am go court because dem claim im '''blow''' lie to the authorities. |(bbc__94933, According to the story, he has been dragged to court by the Federal Government because they claim he lied to the authorities.)}} | ||
− | ==== | + | =====Related forms===== |
* [[blow blow]] | * [[blow blow]] | ||
− | ====Synonyms==== | + | =====Synonyms===== |
* [[hammer]], [[talk]] | * [[hammer]], [[talk]] | ||
− | ====Translations==== | + | =====Translations===== |
− | * English: '' | + | * English: ''speed'', ''talk'', ''punch'' ''blow'' |
Latest revision as of 06:21, 10 November 2022
Naija
Etymology
From English: blow
Pronunciation
- blô
Noun
- As person fold im hand, use force use am nack person.
- E give am blow. — (NSC_Olukayode.S.M_2021, He punched him.)
- But e remain small make McGregor forget sey na boxing im dey do after he im give Mayweather plenty blow for the back of im head. — (bbc__22625, McGregor almost forgot that he was boxing when he threw multiple punches at Mayweather at the back of his head.)
- Bad ting wey happen.
- Afta plenti pressure, madam Kemi resign from office and her fake certificate kasala na heavy blow for di goment wey carri anti-coruption fight for head. — (bbc__12977, Madam Kemi resigned from office as a result of pressures relating to her fake certificate; this was a heavy blow to the government fighting corruption.)
Translation
- English: fight, blow
Verb
Intransitive
- Make person get money or make people sabi person wellwell because e get levels.
- Dat na di time wey di work wey I dey do blow. — (bbc__7425, That was when the job I was engaged in became lucrative.)
- We want blow. — (LAG_36_Marriage_DG__11, We want to become rich.)
- Make someting move fast.
- As di car blow come, we zoom comot. — (Egbokhare_2020, As the car speed towards us, we ran away.)
- Make breeze carry someting.
- Breeze don dey blow. — (jw__5069, The wind is blowing.)
- Life dey tire person for there because of the dust and too much breeze wey dey blow. — (jw__44011, Life can be tiring over there at times, as a result of the dust and wind blowing.)
- Make person dey popular.
- Im must blow one day. — (JOS_31_Psqaure-And-Efe_DG__102, He will become popular one day.)
- For di oda past editions of Big Brother Naija and even di one for Africa, to win no mean say you go blow. — (bbc__51224,Observations from past Big Brother Naija editions and the one for Africa, shows that wining is not a guarantee to fame and stardom.)
- Meet di Nigeria Amputee footballer wey wan blow like Ronaldo. — (bbc__66754, Meet the Nigeria Amputee footballer who wants to be famous like Ronaldo.)
- Make someting sound.
- E go happen quick quick, even before person open eye close am, when the last trumpet blow.”— 1 Cor. — (jw__9309, It will happen quickly, at the twinkle of an eye, when the last trumpet sounds.)
Synonyms
Translation
English: blow, succeed, prosper
Transitive
- Make person fold im hand, use force use am nack person.
- Im blow di guy. — (He/she punched the guy.)
- If you want fight dat guy no wahala, but make I just warn you sey if e blow you, we no go see your teeth pick. — (NSC_2021, If you want to fight that guy, that wont be a problem. But I have to warn that if he punches you, he'll knock out all the teeth in your mouth.)
- blow am... — (NST_cleaned__34716, Punch him)
- Make someting make air touch person.
- One day, breeze go blow foul yansh open. — (NSC_2020, One day, your evil deeds will be exposed.)
- Fan dey blow me for here. — (NSC_Olukayode.S.M_2021, The fan is blowing me over here.)
- When person blow air inside someting make sound for fit comot.
- As the people wey dey play band dey play band, na so them wey dey blow flute dey blow am. — (katakata__63, Those with the band played the band, while those with the flute played the flute.)
- By di time referee blow final whistle, fans dey vex, begin boo dem. — (bbc__23951, By the time the referee blew the final whistle, fans were already angry and began to boo them.)
- Make person dey talk.
- Blow grammar. — (WAZK_13_On-Pidgin_DG__53, Speak grandiosely.)
- Tori be say di Federal Government don drag am go court because dem claim im blow lie to the authorities. — (bbc__94933, According to the story, he has been dragged to court by the Federal Government because they claim he lied to the authorities.)
Related forms
Synonyms
Translations
- English: speed, talk, punch blow